Truds

  Stream • 




Truds - T.Ollyvar (Lyrics) 


When you telli truth dem go talk say you lie 

I don't know 

When you con dey lie, dem go say na truth o

See I don't know o

If you like ride, like range rover 

Or you swing yourself, likey jangilova 

Them go still no believe you 

 

When I tell my truths o

Why you no believe

Why you no believe 

Why you no believe

When I tell my truths o

Why you no believe

Why you no believe

Why you no believe


That I'm falling for you o 

That is all my assurance for you o

Say becos I fine. No mean sey I lie 

Say becos you fine . No mean sey you try 

Baby hold my hand, walk let's go o 

Baby don't stay faraway 


Why you no believe

Why you no believe

Why you no believe

When I tell my truths o

Why you no believe

Why you no believe

Why you no believe


Fine girl... No mean say she getti bobo

Fine boy.... No mean say he getti girshie

Gucci gucci yeyeye ... No mean say he getti money 

Oloopa o, no mean say e getti uniform 

 

(extras) 

T.ollyvar eh

(extras)


When I tell my truths

When I tell my truths

When I tell my truths

Oh ohhh oh ohhhh

Why you know believe.


Comments

Related Posts

Hold Me

You're No Ordinary Person

CHRONICLE feat. Temitope Adewale, MightyN (Video)